Now PlayingListen, share and support
01 About this Song
Gaise Baba is a Nigerian Afro-fusion artist whose music fuses soul, rap, and indigenous Yoruba sounds with deep spiritual insight. Known for weaving faith, culture, and purpose into his lyrics, he uses his artistry to inspire thought, drive positive change, and point listeners toward Christ without losing touch with the realities of everyday life.
We Outside is a bold conversation. A reckoning. A movement. A call to take the fire from the altar and set the streets ablaze with sound, truth, and the Spirit.
We Outside is a bold conversation. A reckoning. A movement. A call to take the fire from the altar and set the streets ablaze with sound, truth, and the Spirit.
02 Lyrics of Gaise Baba - We Outside
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
Baba n se bebe
Emi omo mo’n se jeje
Any demon wey wan try me
Olohun! Dem go see pepper
To ba be si mi, wa be ri
You wan fight me
Abi o te ri
Earth being waiting
Emi lon fe ri
King of Glory, that’s my Daddy
Ogun odun for the bakery
Food don done
Now the world don dey taste me
God been cooking
Spirit brooding
Me He’s using
Now we’re moving
To ba gbo ti mo de
Oba lo de
Oya e gb’ori so’ke
Ilekun ayeraye
To ba gbo ti mo de
Oba lo de
Oya e gb’ori so’ke
Ilekun ayeraye
See upcoming pop shows
Get tickets for your favorite artists
You might also like
Far Away II
We Outside
I Refuse
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
Won fe ki’n shut up
Ko le se se
Omo I can’t stop
Never stopping, ever rocking
Una go hear Word
From KD to Gwagwalada
Singing in Uyo or preaching in Nasarawa
We get different marching orders
Some are called inside but
Italawa
And we carry oil for Garawa
Anointing san gbalaja
Just a little shambala here, shambala there
And you go see wonder for here
Me I drag on the Spirit, Loud no reach
Always tipsy, high on Grace
Igba odun odun kan
I’ll always be here
Even when I’m gone
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
Baba n se bebe
Emi omo mo’n se jeje
Any demon wey wan try me
Olohun! Dem go see pepper
To ba be si mi, wa be ri
You wan fight me
Abi o te ri
Earth being waiting
Emi lon fe ri
King of Glory, that’s my Daddy
Ogun odun for the bakery
Food don done
Now the world don dey taste me
God been cooking
Spirit brooding
Me He’s using
Now we’re moving
To ba gbo ti mo de
Oba lo de
Oya e gb’ori so’ke
Ilekun ayeraye
To ba gbo ti mo de
Oba lo de
Oya e gb’ori so’ke
Ilekun ayeraye
See upcoming pop shows
Get tickets for your favorite artists
You might also like
Far Away II
We Outside
I Refuse
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
Won fe ki’n shut up
Ko le se se
Omo I can’t stop
Never stopping, ever rocking
Una go hear Word
From KD to Gwagwalada
Singing in Uyo or preaching in Nasarawa
We get different marching orders
Some are called inside but
Italawa
And we carry oil for Garawa
Anointing san gbalaja
Just a little shambala here, shambala there
And you go see wonder for here
Me I drag on the Spirit, Loud no reach
Always tipsy, high on Grace
Igba odun odun kan
I’ll always be here
Even when I’m gone
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
03 Listener Comments
0 Comment(s)



